Goment lie-lie na im make us boo President Buhari - Nigerian lawmaker
No be small drama happun on Wednesday wen Nigeria President Muhammadu Buhari dey present di 2019 spend moni give both Senate and House of representative members inside di National Assembly.
Some lawmakers dey shout 'boo' 'boo' 'woo' 'woo' while some odas dey clap and hala 'sai baba' and all dis noise come make di parliament dey like market wey yawa don gas.
To read more on the BBC:
https://www.bbc.com/pidgin/tori-46631872
You may also like to read:
* BBC Pidgin headline of the year, Brit teaches African how to throw poo poo
* Watch "Diane Abbott's disastrous illegal immigration interview" on YouTube
* Safe of Murdered ivory sleuth Esmond Bradley Martin was cracked